Difference between revisions of "block"

 
(5 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* blôk
+
* blɔ̂k
 
<sm2>Pcm-ng-block.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-block.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-block.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-block.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
 
#Wetin dey use cement make, wey strong, wey dey dey use build house.
 
#Wetin dey use cement make, wey strong, wey dey dey use build house.
#:* {{ux|dv| Each '''block''' sef, we dey get like, like twenty houses for each '''block'''. |(NST_cleaned__22841, From each bricks, we get twenty houses for each bricks.)}}
+
#:* {{ux|dv| Each '''block''' sef, we dey get like, like twenty houses for each '''block'''. |(From each bricks, we get twenty houses for each bricks.)}}
#:* {{ux|dv| Na dirty wey dem fit recycle dem dey use to build di '''block''' |(bbc__70590, The bricks are built from the recycleable refuse.)}}
+
#:* {{ux|dv| Na dirty wey dem fit recycle dem dey use to build di '''block''' |(bbc__70590, The bricks are built from the recyclable refuse.)}}
 
#Water wey don overcold con strong like stone.  
 
#Water wey don overcold con strong like stone.  
#:* {{ux|dv| I dey buy '''block''' put for my drinks since light no dey. |(NSC_Olukayode.S.M_2020, I buy ice block to make my drinks cold as a result of lack of power supply.)}}
+
#:* {{ux|dv| I dey buy '''block''' put for my drinks since light no dey. |(I buy ice block to make my drinks cold as a result of lack of power supply.)}}
#:* {{ux|dv| I dey sell '''block''' and pure water for park. |(NSC_Olukayode.S.M_2020, I sell ice blocks and satchet water at the car park.)}}
+
#:* {{ux|dv| I dey sell '''block''' and pure water for park. |(I sell ice blocks and sachet water at the car park.)}}
  
 
===Related form===
 
===Related form===
Line 23: Line 23:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''bricks, big icecubes''
+
* English: ''bricks, big ice cubes''
 
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
 
====Transitive====
 
====Transitive====
 
#Make person bribe anoder person.   
 
#Make person bribe anoder person.   
#:* {{ux|dv|If you no '''block''' di man, you no go get di work.|NSC_Olukayode.S.M_2021, If you don't bribe the man, you won't get the job.)}}
+
#:* {{ux|dv|If you no '''block''' di man, you no go get di work.|NSC_2021, If you don't bribe the man, you won't get the job.)}}
 
#Make person meet anoder person.
 
#Make person meet anoder person.
#:* {{ux|dv|I go '''block''' di James for office. |(NSC_2021, I will meet-up Jame in the office.)}}
+
#:* {{ux|dv|I go '''block''' di James for office. |(NSC_2021, I will meet-up with James in the office.)}}
 
#Make dem stop person or someting.   
 
#Make dem stop person or someting.   
#:* {{ux|dv| APC dey use moni '''block''' women to run for political office...|(bbc__8626, APC is using money in hindering the women from running for political offices...)}}
+
#:* {{ux|dv| Di former chairman don block who bin want follow im pikin contest.|(NSC_2022, The former chairman has hindered the person who wanted to contest with his/her child.)}}
#:* {{ux|dv|Di storm blow away ships wey dem park come '''block''' di harbour so other ships no fit pass. |(bbc__38597, The storm blew away the ships parked at the harbour, blocking other ships from passing. )}}
+
#:* {{ux|dv|Di storm blow away ships wey dem park come '''block''' di harbour so other ships no fit pass. |(bbc__38597, The storm blew away the ships parked at the harbour, preventing other ships from passing. )}}
 +
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''meet-up, hinder, bribe, block''
 
* English: ''meet-up, hinder, bribe, block''

Latest revision as of 14:59, 27 February 2024

Naija

Etymology

From English: block

Pronunciation

  • blɔ̂k

Play Play

Noun

  1. Wetin dey use cement make, wey strong, wey dey dey use build house.
    • Each block sef, we dey get like, like twenty houses for each block.  — (From each bricks, we get twenty houses for each bricks.)
    • Na dirty wey dem fit recycle dem dey use to build di block  — (bbc__70590, The bricks are built from the recyclable refuse.)
  2. Water wey don overcold con strong like stone.
    • I dey buy block put for my drinks since light no dey.  — (I buy ice block to make my drinks cold as a result of lack of power supply.)
    • I dey sell block and pure water for park.  — (I sell ice blocks and sachet water at the car park.)

Related form

Synonym

Translations

  • English: bricks, big ice cubes

Verb

Transitive

  1. Make person bribe anoder person.
    • If you no block di man, you no go get di work.  — NSC_2021, If you don't bribe the man, you won't get the job.)
  2. Make person meet anoder person.
    • I go block di James for office.  — (NSC_2021, I will meet-up with James in the office.)
  3. Make dem stop person or someting.
    • Di former chairman don block who bin want follow im pikin contest.  — (NSC_2022, The former chairman has hindered the person who wanted to contest with his/her child.)
    • Di storm blow away ships wey dem park come block di harbour so other ships no fit pass.  — (bbc__38597, The storm blew away the ships parked at the harbour, preventing other ships from passing. )

Translations

  • English: meet-up, hinder, bribe, block