Difference between revisions of "block"
(→Naija) |
|||
(7 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * blɔ̂k |
<sm2>Pcm-ng-block.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-block.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-block.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-block.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
#Wetin dey use cement make, wey strong, wey dey dey use build house. | #Wetin dey use cement make, wey strong, wey dey dey use build house. | ||
− | #:* {{ux|dv| Each '''block''' sef, we dey get like, like twenty houses for each '''block'''. |( | + | #:* {{ux|dv| Each '''block''' sef, we dey get like, like twenty houses for each '''block'''. |(From each bricks, we get twenty houses for each bricks.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Na dirty wey dem fit recycle dem dey use to build di '''block''' |(bbc__70590, The bricks are built from the | + | #:* {{ux|dv| Na dirty wey dem fit recycle dem dey use to build di '''block''' |(bbc__70590, The bricks are built from the recyclable refuse.)}} |
− | #Water wey don | + | #Water wey don overcold con strong like stone. |
− | #:* {{ux|dv| I dey buy '''block''' put for my drinks since light no dey. |( | + | #:* {{ux|dv| I dey buy '''block''' put for my drinks since light no dey. |(I buy ice block to make my drinks cold as a result of lack of power supply.)}} |
− | #:* {{ux|dv| I dey sell '''block''' and pure water for park. |( | + | #:* {{ux|dv| I dey sell '''block''' and pure water for park. |(I sell ice blocks and sachet water at the car park.)}} |
===Related form=== | ===Related form=== | ||
Line 23: | Line 23: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''bricks, big | + | * English: ''bricks, big ice cubes'' |
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
====Transitive==== | ====Transitive==== | ||
#Make person bribe anoder person. | #Make person bribe anoder person. | ||
− | #:* {{ux|dv|If you no '''block''' di man, you no go get di work.| | + | #:* {{ux|dv|If you no '''block''' di man, you no go get di work.|NSC_2021, If you don't bribe the man, you won't get the job.)}} |
#Make person meet anoder person. | #Make person meet anoder person. | ||
− | #:* {{ux|dv|I go '''block''' di James for office. |(NSC_2021, I will meet-up | + | #:* {{ux|dv|I go '''block''' di James for office. |(NSC_2021, I will meet-up with James in the office.)}} |
#Make dem stop person or someting. | #Make dem stop person or someting. | ||
− | #:* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| Di former chairman don block who bin want follow im pikin contest.|(NSC_2022, The former chairman has hindered the person who wanted to contest with his/her child.)}} |
− | #:* {{ux|dv|Di storm blow away ships wey dem park come '''block''' di harbour so other ships no fit pass. |(bbc__38597, The storm blew away the ships parked at the harbour, | + | #:* {{ux|dv|Di storm blow away ships wey dem park come '''block''' di harbour so other ships no fit pass. |(bbc__38597, The storm blew away the ships parked at the harbour, preventing other ships from passing. )}} |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''meet-up, hinder, bribe, block'' | * English: ''meet-up, hinder, bribe, block'' |
Latest revision as of 14:59, 27 February 2024
Naija
Etymology
From English: block
Pronunciation
- blɔ̂k
Noun
- Wetin dey use cement make, wey strong, wey dey dey use build house.
- Each block sef, we dey get like, like twenty houses for each block. — (From each bricks, we get twenty houses for each bricks.)
- Na dirty wey dem fit recycle dem dey use to build di block — (bbc__70590, The bricks are built from the recyclable refuse.)
- Water wey don overcold con strong like stone.
- I dey buy block put for my drinks since light no dey. — (I buy ice block to make my drinks cold as a result of lack of power supply.)
- I dey sell block and pure water for park. — (I sell ice blocks and sachet water at the car park.)
Related form
Synonym
Translations
- English: bricks, big ice cubes
Verb
Transitive
- Make person bribe anoder person.
- If you no block di man, you no go get di work. — NSC_2021, If you don't bribe the man, you won't get the job.)
- Make person meet anoder person.
- I go block di James for office. — (NSC_2021, I will meet-up with James in the office.)
- Make dem stop person or someting.
- Di former chairman don block who bin want follow im pikin contest. — (NSC_2022, The former chairman has hindered the person who wanted to contest with his/her child.)
- Di storm blow away ships wey dem park come block di harbour so other ships no fit pass. — (bbc__38597, The storm blew away the ships parked at the harbour, preventing other ships from passing. )
Translations
- English: meet-up, hinder, bribe, block