block

Naija

Etymology

From English: block

Pronunciation

  • blôk

Play Play

Noun

  1. Wetin dey use cement make, wey strong, wey dey dey use build house.
    • Each block sef, we dey get like, like twenty houses for each block.  — (NST_cleaned__22841, From each bricks, we get twenty houses for each bricks.)
    • Na dirty wey dem fit recycle dem dey use to build di block  — (bbc__70590, The bricks are built from the recycleable dirts.)
  2. Water wey don taye for freezer wey don strong.
    • I dey buy block put for my drinks since light no dey.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, I buy big icecubes to make my drinks cold as a result of lack of power supply.)
    • I dey sell block and pure water for park.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, I sell icecubes and satchet water at the car park.)

Related form

Synonym

Translations

  • English: bricks, big icecubes


Verb

Transitive

  1. Make person bribe anoder person.
    • If you no block di man, you no go get di work.  — NSC_Olukayode.S.M_2021, If you don't bribe the man, you won't get the job.)
  2. Make person meet anoder person.
    • I go block di James for office.  — (NSC_2021, I will meet-up Jame in the office.)
  3. Make dem stop person or someting.
    • APC dey use moni block women to run for political office...  — (bbc__8626, APC is using money in hindering the women from running for political offices...)
    • Di storm blow away ships wey dem park come block di harbour so other ships no fit pass.  — (bbc__38597, The storm blew away the ships parked at the harbour, blocking other ships from passing. )

Intransitive

  • Make dem use someting cover someting or somewhere.
  • Dem come use big stone block the front.  — (jw__28089, Big stones were used to block the front.)
  • We come use newspaper take block the space.  — (jw__9371, We use newspaper to block the space.)
  • Dem block di Lagos/Abeoukuta express way.  — (bbc__53089, They blocked the Lagos/Abeokuta express way.)

Translations

  • English: meet-up, hinder, bribe, block