Difference between revisions of "blow"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* fall 0.76 961, boil 0.74 106, jam 0.72 366, hit 0.71 282, hot 0.69 346, climb 0.69 155, pour 0.69 199, scatter 0.68 441, catch 0.66 1023
 
===Etymology===
 
===Etymology===
etymology:English ' blow'.English ' blow'.English ' blow'.
+
From English: ''blow''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* blô
 
* blô
Line 16: Line 12:
 
* Frequency in raw corpus: 296
 
* Frequency in raw corpus: 296
 
* Frequency rank in raw corpus: 999
 
* Frequency rank in raw corpus: 999
 
The word is used more orally than in written texts.
 
===Noun===
 
===Noun===
blow: no definition -- Definition in Naija?
+
Sey person hammer.
 +
#: {{ux|dv|Dat na di time wey di work wey I dey do '''blow'''. |(bbc__7425, __no translation__)}}
 +
#Sey two people dey figth
 +
#: {{ux|dv| But e remain small make McGregor forget say na boxing im dey do after he im give Mayweather plenty '''blow''' for the back of im head. |(bbc__22625, __no translation__)}}
 +
#: {{ux|dv|De say, dis thing wey happen so, don give heavy '''blow''' to di effort-dem wey di world football govt join-bodi, FIFA dey try do now to won clean up di game, sake of some plenty poto-poto wey don dey fly up and down now inside football mata, all over di world. |(ja102__1123, __no translation__)}}
  
# - (frequency:12)
+
#: {{ux|dv| Etoile du Sahel Alaya Brigui score di first goal against Al Ahly Tunisia Etoile du Sahel don nack di first '''blow''' as dem win Al Ahly of Egypt 2-1 for African Champions League on Sunday. |(bbc__47266, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|Ah you know as '''blow''', '''blow''' dey be now. |(NST_cleaned__34714, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dat na di time wey di work wey I dey do '''blow'''. |(bbc__7425, __no translation__)}}
 
# det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|'''blow''' am, if you just carry sharp object sharp thing touch dat '''blow''', '''blow''', wetin go happen? |(NST_cleaned__34717, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|PIUS UTOMI EKPEI Nigeria ruling All Progressive Congress  party still suffer anoda '''blow''' on Wednesday as tori land say Benue State Govnor Samuel Ortom don dump dia party go back to di main opposition party. |(bbc__80155, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|But e remain small make McGregor forget say na boxing im dey do after he im give Mayweather plenty '''blow''' for the back of im head. |(bbc__22625, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|De say, dis thing wey happen so, don give heavy '''blow''' to di effort-dem wey di world football govt join-bodi, FIFA dey try do now to won clean up di game, sake of some plenty poto-poto wey don dey fly up and down now inside football mata, all over di world. |(ja102__1123, __no translation__)}}
 
# amod-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Tori bi say if dem waka, di economic '''blow''' fit dey too much for di country. |(bbc__95387, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Etoile du Sahel Alaya Brigui score di first goal against Al Ahly Tunisia Etoile du Sahel don nack di first '''blow''' as dem win Al Ahly of Egypt 2-1 for African Champions League on Sunday. |(bbc__47266, __no translation__)}}
 
# amod-nmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|AFP Pipo dey reason say Hulot  decision na major '''blow''' for Presido Macron |(bbc__10267, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|AFP Pipo dey reason say Hulot  decision na major '''blow''' for Presido Macron |(bbc__10267, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Afta plenti pressure, madam Kemi resign from office and her fake certificate kasala na heavy '''blow''' for di goment wey carri anti-coruption fight for head. |(bbc__12977, __no translation__)}}
 
# nmod:poss (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Paul use the example of person wey be boxer for im time, when e talk sey: ‘The way I take dey target my '''blow''' no be to dey '''blow''' breeze.’  As boxer take dey fight im enemy, make we self fight all our enemy comot. |(jw__47897, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Tori be say di Federal Government don drag am go court because dem claim im '''blow''' lie to police say di chief of staff to di Kogi State governor, Edward Onoja David, try kill am for Ayetoro-Gbede inside di state last year. |(bbc__94933, __no translation__)}}
 
====Derived forms====
 
* [[bomb blow|bomb blow]]
 
#: {{ux|dv|As di two bomb blow finish, Al-Shabaab gunmen continue wit gunshots. |(bbc__16838, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|People dey waka for food market for Bamenda after bomb blow for 12 November 2017 Cameroon Defence Minister don assure say Manyu Division don be secured. |(bbc__80824, __no translation__)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* fall 0.76 961, boil 0.74 106, jam 0.72 366, hit 0.71 282, hot 0.69 346, climb 0.69 155, pour 0.69 199, scatter 0.68 441, catch 0.66 1023
+
*  
  
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* fall 0.76 961, boil 0.74 106, jam 0.72 366, hit 0.71 282, hot 0.69 346, climb 0.69 155, pour 0.69 199, scatter 0.68 441, catch 0.66 1023
+
*  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''fight, blow''
  
===Verb===
 
===Verb===
blow: to speed, to expose, to punch -- Definition in Naija?
+
#Make someting move fast. 
 +
#: {{ux|dv|As di car '''blow''' come, we zoom comot. |(Egbokhare_2020, As the car sped towards us, we ran away.)}}
 +
#Make breeze carry someting
 +
#: {{ux|dv|One day, breeze go '''blow''' foul yansh open. |(One day, your evil deeds will be exposed.)}}
 +
#: {{ux|dv|Breeze don dey '''blow'''. |(jw__5069, __no translation__)}}
 +
#: {{ux|dv|Life dey tire person for there because of the dust and too much breeze wey dey '''blow'''. |(jw__44011, __no translation__)}}
 +
#: {{ux|dv|She break them to pieces with her leg and start to set fire, dey '''blow''' with her mouth. |(katakata__219, __no translation__)}}
  
+
#Make person get money.
# Egbokhare (frequency:Inf)
 
#: {{ux|dv|As di car '''blow''' come, we zoom comot. |(As the car sped towards us, we ran away.)}}
 
#: {{ux|dv|One day, breeze go '''blow''' foul yansh open. |(One day, your evil deeds will be exposed.)}}
 
#: {{ux|dv|Im '''blow''' di guy. |(He/she punched the guy.)}}
 
# - (frequency:15)
 
#: {{ux|dv|We want '''blow'''. |(LAG_36_Marriage_DG__11, We want to become rich.)}}
 
#: {{ux|dv|We want '''blow'''. |(LAG_36_Marriage_DG__11, We want to become rich.)}}
 
#: {{ux|dv|Im must '''blow''' one day. |(JOS_31_Psqaure-And-Efe_DG__102, He will become popular one day.)}}
 
#: {{ux|dv|Im must '''blow''' one day. |(JOS_31_Psqaure-And-Efe_DG__102, He will become popular one day.)}}
# obj (frequency:14)
+
#: {{ux|dv|For di oda past editions of Big Brother Naija and even di one for Africa, to win no mean say you go '''blow'''. |(bbc__51224, __no translation__)}}
 +
 
 +
#Make#: {{ux|dv|Meet di Nigeria Amputee footballer wey wan '''blow''' like Ronaldo |(bbc__66754, __no translation__)}}
 +
person dey fight.
 
#: {{ux|dv|'''blow''' am... |(NST_cleaned__34716, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''blow''' am... |(NST_cleaned__34716, __no translation__)}}
 +
#: {{ux|dv|Im '''blow''' di guy. |(He/she punched the guy.)}}
 +
 +
#Make person dey talk.
 
#: {{ux|dv|'''Blow''' grammar. |(WAZK_13_On-Pidgin_DG__53, Speak jargons.)}}
 
#: {{ux|dv|'''Blow''' grammar. |(WAZK_13_On-Pidgin_DG__53, Speak jargons.)}}
# aux-mark (frequency:7)
+
 
#: {{ux|dv|As e dey sleep, one strong breeze come start to dey '''blow'''. |(jw__5479, __no translation__)}}
+
 
#: {{ux|dv|Life dey tire person for there because of the dust and too much breeze wey dey '''blow'''. |(jw__44011, __no translation__)}}
+
 
# aux-nsubj (frequency:5)
+
 
#: {{ux|dv|Breeze don dey '''blow'''. |(jw__5069, __no translation__)}}
+
 
#: {{ux|dv|For di oda past editions of Big Brother Naija and even di one for Africa, to win no mean say you go '''blow'''. |(bbc__51224, __no translation__)}}
+
 
# mark-nsubj (frequency:4)
+
 
#: {{ux|dv|So, when heavy breeze '''blow''', nothing happen to im house. |(jw__11391, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis attacks dey worse more more, evem with di alarm wey di governor '''blow'''. |(bbc__1958, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis attacks dey worse more more, evem with di alarm wey di governor '''blow'''. |(bbc__1958, __no translation__)}}
 
# nsubj (frequency:3)
 
# nsubj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|E go happen quick quick, even before person open eye close am, when the last trumpet '''blow'''.”​— 1 Cor. |(jw__9309, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E go happen quick quick, even before person open eye close am, when the last trumpet '''blow'''.”​— 1 Cor. |(jw__9309, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|As she bin dey pass one road wey dem use some things cover one side, na so breeze '''blow''', shift some comot. |(bbc__17359, __no translation__)}}
+
 
# obl:arg (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Meet di Nigeria Amputee footballer wey wan '''blow''' like Ronaldo |(bbc__66754, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Two of dem set '''blow''' for New York Fashion Week party and Cardi B later tok say wetin cause di gbege na because Nicki go make comment about her parenting. |(bbc__96464, __no translation__)}}
 
# aux-obj (frequency:3)
 
# aux-obj (frequency:3)
Line 100: Line 78:
 
# mark-obj (frequency:2)
 
# mark-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Na she bring idea to start to '''blow''' bomb wey dem find dey do illegal fishing inside Indonesia waters dem. |(bbc__71744, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na she bring idea to start to '''blow''' bomb wey dem find dey do illegal fishing inside Indonesia waters dem. |(bbc__71744, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|Alioum Sidi bin also referee for di 2014 FIFA World Cup qualifiers As Senegal and Algeria di play finals for Africa Cup of Nations, AFCON Egypt 2019 today, na Alioum Sidi, Cameroonian, 38 years bi di wear black for '''blow''' whistle. |(bbc__13871, __no translation__)}}
+
 
# nsubj-obj (frequency:2)
+
 
#: {{ux|dv|Di way di, di thing '''blow''' some people, eh kai no, no, no, no, no. |(JOS_03_Red-Hair-Facebook_DG__125, The way the, the thing hit some people, ah, no, no, no.)}}
 
#: {{ux|dv|Di way di, di thing '''blow''' some people, eh kai no, no, no, no, no. |(JOS_03_Red-Hair-Facebook_DG__125, The way the, the thing hit some people, ah, no, no, no.)}}
 +
#Make person make air for im mouth.
 
#: {{ux|dv|By di time referee '''blow''' final whistle, fans dey vex, begin boo dem. |(bbc__23951, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|By di time referee '''blow''' final whistle, fans dey vex, begin boo dem. |(bbc__23951, __no translation__)}}
# advcl-obj (frequency:2)
+
#: {{ux|dv| Alioum Sidi bin also referee for di 2014 FIFA World Cup qualifiers As Senegal and Algeria di play finals for Africa Cup of Nations, AFCON Egypt 2019 today, na Alioum Sidi, Cameroonian, 38 years bi di wear black for '''blow''' whistle. |(bbc__13871, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|AIR ACCIDENTS INVESTIGATION BRANCH REPORT Plane wey land upside down One light aircraft land upside down afta sudden breeze '''blow''' am as e dey try to land. |(bbc__10713, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|As Jesus continue to teach the people, e tell dem sey: “Make una sofri, so that una no go dey do good things for people front because una want make dem see una.” Jesus no like am when people dey form holy-holy, na im make e sey: “When you want give gifts of mercy, make you no begin '''blow''' horn as you dey go. |(jw__2528, __no translation__)}}
 
# aux-obl:arg (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|She break them to pieces with her leg and start to set fire, dey '''blow''' with her mouth. |(katakata__219, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di Marvin records oga tweet say musicians dem too many and no be all of us go '''blow''' as artists. |(bbc__31765, __no translation__)}}
 
De don blow / he has become reach
 
She don blow / she is now fat
 
Line 121: Line 93:
  
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* fall 0.76 961, boil 0.74 106, jam 0.72 366, hit 0.71 282, hot 0.69 346, climb 0.69 155, pour 0.69 199, scatter 0.68 441, catch 0.66 1023
+
*  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* fall 0.76 961, boil 0.74 106, jam 0.72 366, hit 0.71 282, hot 0.69 346, climb 0.69 155, pour 0.69 199, scatter 0.68 441, catch 0.66 1023
+
*  
  
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: to speed, to expose, to punch
 
* English: to speed, to expose, to punch

Revision as of 17:25, 11 January 2021

Naija

Etymology

From English: blow

Pronunciation

  • blô

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 15
  • Frequency rank in NSC treebank: 569
  • Frequency in raw corpus: 296
  • Frequency rank in raw corpus: 999

Noun

Sey person hammer.

  1. Dat na di time wey di work wey I dey do blow.  — (bbc__7425, __no translation__)
  2. Sey two people dey figth
    But e remain small make McGregor forget say na boxing im dey do after he im give Mayweather plenty blow for the back of im head.  — (bbc__22625, __no translation__)
    De say, dis thing wey happen so, don give heavy blow to di effort-dem wey di world football govt join-bodi, FIFA dey try do now to won clean up di game, sake of some plenty poto-poto wey don dey fly up and down now inside football mata, all over di world.  — (ja102__1123, __no translation__)

  1. Etoile du Sahel Alaya Brigui score di first goal against Al Ahly Tunisia Etoile du Sahel don nack di first blow as dem win Al Ahly of Egypt 2-1 for African Champions League on Sunday.  — (bbc__47266, __no translation__)
    AFP Pipo dey reason say Hulot decision na major blow for Presido Macron  — (bbc__10267, __no translation__)
    Afta plenti pressure, madam Kemi resign from office and her fake certificate kasala na heavy blow for di goment wey carri anti-coruption fight for head.  — (bbc__12977, __no translation__)
    Tori be say di Federal Government don drag am go court because dem claim im blow lie to police say di chief of staff to di Kogi State governor, Edward Onoja David, try kill am for Ayetoro-Gbede inside di state last year.  — (bbc__94933, __no translation__)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: fight, blow

Verb

  1. Make someting move fast.
    As di car blow come, we zoom comot.  — (Egbokhare_2020, As the car sped towards us, we ran away.)
  2. Make breeze carry someting
    One day, breeze go blow foul yansh open.  — (One day, your evil deeds will be exposed.)
    Breeze don dey blow.  — (jw__5069, __no translation__)
    Life dey tire person for there because of the dust and too much breeze wey dey blow.  — (jw__44011, __no translation__)
    She break them to pieces with her leg and start to set fire, dey blow with her mouth.  — (katakata__219, __no translation__)
  1. Make person get money.
    We want blow.  — (LAG_36_Marriage_DG__11, We want to become rich.)
    Im must blow one day.  — (JOS_31_Psqaure-And-Efe_DG__102, He will become popular one day.)
    For di oda past editions of Big Brother Naija and even di one for Africa, to win no mean say you go blow.  — (bbc__51224, __no translation__)
  1. Make#: Meet di Nigeria Amputee footballer wey wan blow like Ronaldo  — (bbc__66754, __no translation__)
person dey fight.
  1. blow am...  — (NST_cleaned__34716, __no translation__)
    Im blow di guy.  — (He/she punched the guy.)
  1. Make person dey talk.
    Blow grammar.  — (WAZK_13_On-Pidgin_DG__53, Speak jargons.)

  1. Dis attacks dey worse more more, evem with di alarm wey di governor blow.  — (bbc__1958, __no translation__)
  2. nsubj (frequency:3)
    E go happen quick quick, even before person open eye close am, when the last trumpet blow.”​— 1 Cor.  — (jw__9309, __no translation__)
  1. Two of dem set blow for New York Fashion Week party and Cardi B later tok say wetin cause di gbege na because Nicki go make comment about her parenting.  — (bbc__96464, __no translation__)
  2. aux-obj (frequency:3)
    As the people wey dey play band dey play band, na so them wey dey blow flute dey blow am.  — (katakata__63, __no translation__)
    Our people talk say dem no dey take empty belle dey blow fire o, but one person don do am.  — (deuber__67, __no translation__)
  3. mark (frequency:2)
    Ah you know as blow, blow dey be now.  — (NST_cleaned__34714, __no translation__)
    Odegaard bin join the Spanish giants as one of the hottest talents wey dey the world football and many bin dey expect am to blow but e no gree blow.  — (brila__1432, __no translation__)
  4. obl:mod (frequency:2)
    E come make strong breeze blow that night.  — (jw__19148, __no translation__)
    Dis heavy ayogidi breeze wey begin blow since yesterday, e just dey up-root electric poll-dem, big-big tree-dem and dey destroy house-dem and even kill house animal-dem.  — (ja102__2256, __no translation__)
  5. mark-obj (frequency:2)
    Na she bring idea to start to blow bomb wey dem find dey do illegal fishing inside Indonesia waters dem.  — (bbc__71744, __no translation__)

  1. Di way di, di thing blow some people, eh kai no, no, no, no, no.  — (JOS_03_Red-Hair-Facebook_DG__125, The way the, the thing hit some people, ah, no, no, no.)
  2. Make person make air for im mouth.
    By di time referee blow final whistle, fans dey vex, begin boo dem.  — (bbc__23951, __no translation__)
    Alioum Sidi bin also referee for di 2014 FIFA World Cup qualifiers As Senegal and Algeria di play finals for Africa Cup of Nations, AFCON Egypt 2019 today, na Alioum Sidi, Cameroonian, 38 years bi di wear black for blow whistle.  — (bbc__13871, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: to speed, to expose, to punch