blow

Revision as of 17:25, 11 January 2021 by 154.66.32.154 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From English: blow

Pronunciation

  • blô

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 15
  • Frequency rank in NSC treebank: 569
  • Frequency in raw corpus: 296
  • Frequency rank in raw corpus: 999

Noun

Sey person hammer.

  1. Dat na di time wey di work wey I dey do blow.  — (bbc__7425, __no translation__)
  2. Sey two people dey figth
    But e remain small make McGregor forget say na boxing im dey do after he im give Mayweather plenty blow for the back of im head.  — (bbc__22625, __no translation__)
    De say, dis thing wey happen so, don give heavy blow to di effort-dem wey di world football govt join-bodi, FIFA dey try do now to won clean up di game, sake of some plenty poto-poto wey don dey fly up and down now inside football mata, all over di world.  — (ja102__1123, __no translation__)


  1. Etoile du Sahel Alaya Brigui score di first goal against Al Ahly Tunisia Etoile du Sahel don nack di first blow as dem win Al Ahly of Egypt 2-1 for African Champions League on Sunday.  — (bbc__47266, __no translation__)
    AFP Pipo dey reason say Hulot decision na major blow for Presido Macron  — (bbc__10267, __no translation__)
    Afta plenti pressure, madam Kemi resign from office and her fake certificate kasala na heavy blow for di goment wey carri anti-coruption fight for head.  — (bbc__12977, __no translation__)
    Tori be say di Federal Government don drag am go court because dem claim im blow lie to police say di chief of staff to di Kogi State governor, Edward Onoja David, try kill am for Ayetoro-Gbede inside di state last year.  — (bbc__94933, __no translation__)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: fight, blow

Verb

  1. Make someting move fast.
    As di car blow come, we zoom comot.  — (Egbokhare_2020, As the car sped towards us, we ran away.)
  2. Make breeze carry someting
    One day, breeze go blow foul yansh open.  — (One day, your evil deeds will be exposed.)
    Breeze don dey blow.  — (jw__5069, __no translation__)
    Life dey tire person for there because of the dust and too much breeze wey dey blow.  — (jw__44011, __no translation__)
    She break them to pieces with her leg and start to set fire, dey blow with her mouth.  — (katakata__219, __no translation__)
  1. Make person get money.
    We want blow.  — (LAG_36_Marriage_DG__11, We want to become rich.)
    Im must blow one day.  — (JOS_31_Psqaure-And-Efe_DG__102, He will become popular one day.)
    For di oda past editions of Big Brother Naija and even di one for Africa, to win no mean say you go blow.  — (bbc__51224, __no translation__)
  1. Make#: Meet di Nigeria Amputee footballer wey wan blow like Ronaldo  — (bbc__66754, __no translation__)
person dey fight.
  1. blow am...  — (NST_cleaned__34716, __no translation__)
    Im blow di guy.  — (He/she punched the guy.)
  1. Make person dey talk.
    Blow grammar.  — (WAZK_13_On-Pidgin_DG__53, Speak jargons.)




  1. Dis attacks dey worse more more, evem with di alarm wey di governor blow.  — (bbc__1958, __no translation__)
  2. nsubj (frequency:3)
    E go happen quick quick, even before person open eye close am, when the last trumpet blow.”​— 1 Cor.  — (jw__9309, __no translation__)
  1. Two of dem set blow for New York Fashion Week party and Cardi B later tok say wetin cause di gbege na because Nicki go make comment about her parenting.  — (bbc__96464, __no translation__)
  2. aux-obj (frequency:3)
    As the people wey dey play band dey play band, na so them wey dey blow flute dey blow am.  — (katakata__63, __no translation__)
    Our people talk say dem no dey take empty belle dey blow fire o, but one person don do am.  — (deuber__67, __no translation__)
  3. mark (frequency:2)
    Ah you know as blow, blow dey be now.  — (NST_cleaned__34714, __no translation__)
    Odegaard bin join the Spanish giants as one of the hottest talents wey dey the world football and many bin dey expect am to blow but e no gree blow.  — (brila__1432, __no translation__)
  4. obl:mod (frequency:2)
    E come make strong breeze blow that night.  — (jw__19148, __no translation__)
    Dis heavy ayogidi breeze wey begin blow since yesterday, e just dey up-root electric poll-dem, big-big tree-dem and dey destroy house-dem and even kill house animal-dem.  — (ja102__2256, __no translation__)
  5. mark-obj (frequency:2)
    Na she bring idea to start to blow bomb wey dem find dey do illegal fishing inside Indonesia waters dem.  — (bbc__71744, __no translation__)


  1. Di way di, di thing blow some people, eh kai no, no, no, no, no.  — (JOS_03_Red-Hair-Facebook_DG__125, The way the, the thing hit some people, ah, no, no, no.)
  2. Make person make air for im mouth.
    By di time referee blow final whistle, fans dey vex, begin boo dem.  — (bbc__23951, __no translation__)
    Alioum Sidi bin also referee for di 2014 FIFA World Cup qualifiers As Senegal and Algeria di play finals for Africa Cup of Nations, AFCON Egypt 2019 today, na Alioum Sidi, Cameroonian, 38 years bi di wear black for blow whistle.  — (bbc__13871, __no translation__)



Derived forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: to speed, to expose, to punch