blow

Revision as of 12:54, 2 October 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

  • fall 0.76 961, boil 0.74 106, jam 0.72 366, hit 0.71 282, hot 0.69 346, climb 0.69 155, pour 0.69 199, scatter 0.68 441, catch 0.66 1023

Etymology

etymology:English ' blow'.English ' blow'.English ' blow'.

Pronunciation

  • blô

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 15
  • Frequency rank in NSC treebank: 569
  • Frequency in raw corpus: 296
  • Frequency rank in raw corpus: 999

The word is used more orally than in written texts.


Noun

blow: no definition -- Definition in Naija?


  1. - (frequency:12)
    Ah you know as blow, blow dey be now.  — (NST_cleaned__34714, __no translation__)
    Dat na di time wey di work wey I dey do blow.  — (bbc__7425, __no translation__)
  2. det (frequency:2)
    blow am, if you just carry sharp object sharp thing touch dat blow, blow, wetin go happen?  — (NST_cleaned__34717, __no translation__)
    PIUS UTOMI EKPEI Nigeria ruling All Progressive Congress party still suffer anoda blow on Wednesday as tori land say Benue State Govnor Samuel Ortom don dump dia party go back to di main opposition party.  — (bbc__80155, __no translation__)
  3. amod (frequency:2)
    But e remain small make McGregor forget say na boxing im dey do after he im give Mayweather plenty blow for the back of im head.  — (bbc__22625, __no translation__)
    De say, dis thing wey happen so, don give heavy blow to di effort-dem wey di world football govt join-bodi, FIFA dey try do now to won clean up di game, sake of some plenty poto-poto wey don dey fly up and down now inside football mata, all over di world.  — (ja102__1123, __no translation__)
  4. amod-det (frequency:2)
    Tori bi say if dem waka, di economic blow fit dey too much for di country.  — (bbc__95387, __no translation__)
    Etoile du Sahel Alaya Brigui score di first goal against Al Ahly Tunisia Etoile du Sahel don nack di first blow as dem win Al Ahly of Egypt 2-1 for African Champions League on Sunday.  — (bbc__47266, __no translation__)
  5. amod-nmod (frequency:2)
    AFP Pipo dey reason say Hulot decision na major blow for Presido Macron  — (bbc__10267, __no translation__)
    Afta plenti pressure, madam Kemi resign from office and her fake certificate kasala na heavy blow for di goment wey carri anti-coruption fight for head.  — (bbc__12977, __no translation__)
  6. nmod:poss (frequency:2)
    Paul use the example of person wey be boxer for im time, when e talk sey: ‘The way I take dey target my blow no be to dey blow breeze.’ As boxer take dey fight im enemy, make we self fight all our enemy comot.  — (jw__47897, __no translation__)
    Tori be say di Federal Government don drag am go court because dem claim im blow lie to police say di chief of staff to di Kogi State governor, Edward Onoja David, try kill am for Ayetoro-Gbede inside di state last year.  — (bbc__94933, __no translation__)

Derived forms

  1. As di two bomb blow finish, Al-Shabaab gunmen continue wit gunshots.  — (bbc__16838, __no translation__)
    People dey waka for food market for Bamenda after bomb blow for 12 November 2017 Cameroon Defence Minister don assure say Manyu Division don be secured.  — (bbc__80824, __no translation__)


Synonyms

  • fall 0.76 961, boil 0.74 106, jam 0.72 366, hit 0.71 282, hot 0.69 346, climb 0.69 155, pour 0.69 199, scatter 0.68 441, catch 0.66 1023

Antonyms

  • fall 0.76 961, boil 0.74 106, jam 0.72 366, hit 0.71 282, hot 0.69 346, climb 0.69 155, pour 0.69 199, scatter 0.68 441, catch 0.66 1023

Translations

  • English: no definition

Verb

De don blow / he has become reach

She don blow / she is now fat

Verb

blow: to speed, to expose, to punch -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    As di car blow come, we zoom comot.  — (As the car sped towards us, we ran away.)
    One day, breeze go blow foul yansh open.  — (One day, your evil deeds will be exposed.)
    Im blow di guy.  — (He/she punched the guy.)
  2. - (frequency:15)
    We want blow.  — (LAG_36_Marriage_DG__11, We want to become rich.)
    Im must blow one day.  — (JOS_31_Psqaure-And-Efe_DG__102, He will become popular one day.)
  3. obj (frequency:14)
    blow am...  — (NST_cleaned__34716, __no translation__)
    Blow grammar.  — (WAZK_13_On-Pidgin_DG__53, Speak jargons.)
  4. aux-mark (frequency:7)
    As e dey sleep, one strong breeze come start to dey blow.  — (jw__5479, __no translation__)
    Life dey tire person for there because of the dust and too much breeze wey dey blow.  — (jw__44011, __no translation__)
  5. aux-nsubj (frequency:5)
    Breeze don dey blow.  — (jw__5069, __no translation__)
    For di oda past editions of Big Brother Naija and even di one for Africa, to win no mean say you go blow.  — (bbc__51224, __no translation__)
  6. mark-nsubj (frequency:4)
    So, when heavy breeze blow, nothing happen to im house.  — (jw__11391, __no translation__)
    Dis attacks dey worse more more, evem with di alarm wey di governor blow.  — (bbc__1958, __no translation__)
  7. nsubj (frequency:3)
    E go happen quick quick, even before person open eye close am, when the last trumpet blow.”​— 1 Cor.  — (jw__9309, __no translation__)
    As she bin dey pass one road wey dem use some things cover one side, na so breeze blow, shift some comot.  — (bbc__17359, __no translation__)
  8. obl:arg (frequency:3)
    Meet di Nigeria Amputee footballer wey wan blow like Ronaldo  — (bbc__66754, __no translation__)
    Two of dem set blow for New York Fashion Week party and Cardi B later tok say wetin cause di gbege na because Nicki go make comment about her parenting.  — (bbc__96464, __no translation__)
  9. aux-obj (frequency:3)
    As the people wey dey play band dey play band, na so them wey dey blow flute dey blow am.  — (katakata__63, __no translation__)
    Our people talk say dem no dey take empty belle dey blow fire o, but one person don do am.  — (deuber__67, __no translation__)
  10. mark (frequency:2)
    Ah you know as blow, blow dey be now.  — (NST_cleaned__34714, __no translation__)
    Odegaard bin join the Spanish giants as one of the hottest talents wey dey the world football and many bin dey expect am to blow but e no gree blow.  — (brila__1432, __no translation__)
  11. obl:mod (frequency:2)
    E come make strong breeze blow that night.  — (jw__19148, __no translation__)
    Dis heavy ayogidi breeze wey begin blow since yesterday, e just dey up-root electric poll-dem, big-big tree-dem and dey destroy house-dem and even kill house animal-dem.  — (ja102__2256, __no translation__)
  12. mark-obj (frequency:2)
    Na she bring idea to start to blow bomb wey dem find dey do illegal fishing inside Indonesia waters dem.  — (bbc__71744, __no translation__)
    Alioum Sidi bin also referee for di 2014 FIFA World Cup qualifiers As Senegal and Algeria di play finals for Africa Cup of Nations, AFCON Egypt 2019 today, na Alioum Sidi, Cameroonian, 38 years bi di wear black for blow whistle.  — (bbc__13871, __no translation__)
  13. nsubj-obj (frequency:2)
    Di way di, di thing blow some people, eh kai no, no, no, no, no.  — (JOS_03_Red-Hair-Facebook_DG__125, The way the, the thing hit some people, ah, no, no, no.)
    By di time referee blow final whistle, fans dey vex, begin boo dem.  — (bbc__23951, __no translation__)
  14. advcl-obj (frequency:2)
    AIR ACCIDENTS INVESTIGATION BRANCH REPORT Plane wey land upside down One light aircraft land upside down afta sudden breeze blow am as e dey try to land.  — (bbc__10713, __no translation__)
    As Jesus continue to teach the people, e tell dem sey: “Make una sofri, so that una no go dey do good things for people front because una want make dem see una.” Jesus no like am when people dey form holy-holy, na im make e sey: “When you want give gifts of mercy, make you no begin blow horn as you dey go.  — (jw__2528, __no translation__)
  15. aux-obl:arg (frequency:2)
    She break them to pieces with her leg and start to set fire, dey blow with her mouth.  — (katakata__219, __no translation__)
    Di Marvin records oga tweet say musicians dem too many and no be all of us go blow as artists.  — (bbc__31765, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • fall 0.76 961, boil 0.74 106, jam 0.72 366, hit 0.71 282, hot 0.69 346, climb 0.69 155, pour 0.69 199, scatter 0.68 441, catch 0.66 1023

Antonyms

  • fall 0.76 961, boil 0.74 106, jam 0.72 366, hit 0.71 282, hot 0.69 346, climb 0.69 155, pour 0.69 199, scatter 0.68 441, catch 0.66 1023

Translations

  • English: to speed, to expose, to punch