bobo

Revision as of 23:56, 15 September 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Etymology

etymology: unknown (maybe from boy)

Pronunciation

  • bɔ̀bɔ́

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 2
  • Frequency rank in NSC treebank: 1979
  • Frequency in raw corpus: 38
  • Frequency rank in raw corpus: 3736

Usage

Definition

Noun

bobo:

  1. young man wey still dey grow
    Di bobo fine.  — (The young man is handsome.)
  2. name wey de dey call man wey babe dey like
    Dat your bobo make sense o!  — (NST_cleaned__1534, Your boyfriend is nice )

Derived forms

Synonyms

  • lover, fiancé, boyfriend, bae,

Antonyms

Translations

  • English: a young man