Difference between revisions of "boli"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
<sm2>Pcm-ng-boli.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-boli.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-boli.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-boli.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== |
Revision as of 13:05, 14 May 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
- From: Yoruba bò̩lì̩
Pronunciation
- bɔ̀lì
Noun
- Na plantain wey dem roast for person dey chop.
- Make person take groundnut chopBoli dey make sense die. — (NSC_Legbeti_2021. Roasted plantain and groundnuts makes a good combination.)
- Boli good to eat for afternoon. — (Egbokhare_2020. It is good to eat roasted plantain for lunch.)
- you don go where dem dey sell boli. — (deuber__1427. You have gone to the spot where roasted plantain is sold.)#*: Boli na correct wak wey dey hold belle wella. — (bbc__20405. Roasted plantain is a solid meal.)
Translations
- English: Roasted plantain