Difference between revisions of "boli"

 
(6 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 9: Line 9:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* bɔ̀lì
 
* bɔ̀lì
<sm2>Pcm-ng-boli.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-boli.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-boli.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-boli.m.ogg</sm2>  
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 3
 
* Frequency rank in raw corpus: 15087
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Na plantain wey dem roast for person dey chop.  
+
* Plantain wey dem put ontop raw fire make e don small.  
:* {{ux|dv|Make person take groundnut chop'''Boli''' dey make sense die. |(NSC_Legbeti_2021. Roasted plantain and groundnuts makes a good combination.)}}
+
:* {{ux|dv|If person take groundnut chop'''Boli''', e dey make sense die. |(Roasted plantain and groundnuts make a really good combination.)}}
:* {{ux|dv|'''Boli''' good to eat for afternoon. |(Egbokhare_2020. It is good to eat roasted plantain for lunch.)}}
+
:* {{ux|dv|'''Boli''' good to eat for afternoon. |(It is good to eat roasted plantain for lunch.)}}
:* {{ux|dv|you don go where dem dey sell '''boli'''. |(deuber__1427. You have gone to the spot where roasted plantain is sold.)}}#*: {{ux|dv|'''Boli''' na correct wak wey dey hold belle wella. |(bbc__20405. Roasted plantain is a solid meal.)}}
+
:* {{ux|dv|'''Boli''' na correct wak wey dey hold belle wella. |(bbc__20405, Roasted plantain is a solid meal.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''Roasted plantain''
+
* English: ''Roast plantain''

Latest revision as of 15:12, 27 February 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

  • From: Yoruba bò̩lì̩

Pronunciation

  • bɔ̀lì

Play Play

Noun

  • Plantain wey dem put ontop raw fire make e don small.
  • If person take groundnut chopBoli, e dey make sense die.  — (Roasted plantain and groundnuts make a really good combination.)
  • Boli good to eat for afternoon.  — (It is good to eat roasted plantain for lunch.)
  • Boli na correct wak wey dey hold belle wella.  — (bbc__20405, Roasted plantain is a solid meal.)

Translations

  • English: Roast plantain