Difference between revisions of "boli"

 
Line 19: Line 19:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''Roasted plantain''
+
* English: ''Roast plantain''

Latest revision as of 15:12, 27 February 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

  • From: Yoruba bò̩lì̩

Pronunciation

  • bɔ̀lì

Play Play

Noun

  • Plantain wey dem put ontop raw fire make e don small.
  • If person take groundnut chopBoli, e dey make sense die.  — (Roasted plantain and groundnuts make a really good combination.)
  • Boli good to eat for afternoon.  — (It is good to eat roasted plantain for lunch.)
  • Boli na correct wak wey dey hold belle wella.  — (bbc__20405, Roasted plantain is a solid meal.)

Translations

  • English: Roast plantain