boli

Naija

Alternative forms

Etymology

  • From: Yoruba bolẹ

Pronunciation

  • bɔ̀lì


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 3
  • Frequency rank in raw corpus: 15087

Noun

  • Na plantain wey dem roast for person dey chop.
  • Make person take groundnut chopBoli dey make sense die.  — (NSC_Legbeti_2021. Roasted plantain and groundnuts makes a good combination.)
  • Boli good to eat for afternoon.  — (Egbokhare_2020. It is good to eat roasted plantain for lunch.)
  • you don go where dem dey sell boli.  — (deuber__1427. You have gone to the spot where roasted plantain is sold.)#*: Boli na correct wak wey dey hold belle wella.  — (bbc__20405. Roasted plantain is a solid meal.)

Translations

  • English: Roasted plantain