boli

Naija

Alternative forms

Etymology

  • From: Yoruba bò̩lì̩

Pronunciation

  • bɔ̀lì

Play Play

Noun

  • Plantain wey dem roast.
  • If person take groundnut chopBoli, e dey make sense die.  — (NSC_Legbeti_2021. Roasted plantain and groundnuts make a good combination.)
  • Boli good to eat for afternoon.  — (Egbokhare_2020, It is good to eat roasted plantain for lunch.)
  • you don go where dem dey sell boli.  — (deuber__1427. You have gone to the spot where roasted plantain is sold.)
  • Boli na correct wak wey dey hold belle wella.  — (bbc__20405, Roasted plantain is a solid meal.)

Translations

  • English: Roasted plantain