bomaboy

Naija

Etymology

From English: returnees from Burma war

Pronunciation

  • bɔ́màbɔ́ì

Play Play

Noun

  • Person wey rugged wey be jaguda.
  • Im pikin don become bomaboy.  — (His/her child is nows a ruffian.)
  • Children for Yaba garage ehn, na bomaboy plenty for deir midst.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, Majority of the children found at Yaba motor park are thugs. )

Synonyms

Translations

  • English: thug, ruffian