bomboy

Revision as of 15:14, 27 February 2024 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

  • From: English born and boy

Pronunciation

bɔ̀mbɔ́ɪ̀

Play Play

Noun

  • Name wey de dey call boy pikin wey de just born
  • See bomboy don grow finish o.  — (The toddler is all grown)
  • Bomboy no go fit chop dat food o.  — (The toddler can't finish all that food.)

Antonym

digirl

Translation

  • English: male toddler, male infant