Difference between revisions of "boogie"

Line 22: Line 22:
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''A party''
 
* English: ''A party''
 +
 +
===Verb===
 +
* Make people go [[flex]] enjoy deirsef
 +
:* {{ux|dv| Make we go '''boogie''' jare. Wetin concern me concern sey person dey [[carry face]]? |(NSC_2021, Let's go and have a good time, please. How is it my business if some is in a bad mood?)}}
 +
:* {{ux|dv| If you don '''boogie''' finish for December, just use your chest gree sey na you do yoursef when January reach and you no fit do normal. |(NSC_2021, If you have finished partying all through December, just own up that it's your fault that you couldn't cope with January's bills.)}}
 +
 +
====Synonyms====
 +
* [[groove]], [[flenjo]]
 +
 +
====Translations====
 +
* English: ''Party''

Revision as of 13:45, 1 January 2022

Naija

Alternative forms

  • bugi

Etymology

From English boogie

Pronunciation

  • búgì

Play Play


Noun

  • Better boogie dey town today o.  — (Egbokhare_2021, There is a big party in town today.)
  • Di kind music dem play for dat boogie make me remember di good old days dem.  — (NSC_2021, The kind of music played at the party remimded me of the good old days.)

Synonymy

Translations

  • English: A party

Verb

  • Make people go flex enjoy deirsef
  • Make we go boogie jare. Wetin concern me concern sey person dey carry face?  — (NSC_2021, Let's go and have a good time, please. How is it my business if some is in a bad mood?)
  • If you don boogie finish for December, just use your chest gree sey na you do yoursef when January reach and you no fit do normal.  — (NSC_2021, If you have finished partying all through December, just own up that it's your fault that you couldn't cope with January's bills.)

Synonyms

Translations

  • English: Party