Difference between revisions of "boogie"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* [[bugi]], [[boogy boogy]]
+
* [[bugi]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===

Revision as of 13:58, 6 April 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

From English boogie

Pronunciation

  • búgì

Play Play

Noun

  • Better boogie dey town today o.  — (Egbokhare_2021, There is a big party in town today.)
  • Di kind music dem play for dat boogie make me remember di good old days dem.  — (NSC_2021, The kind of music played at the party remimded me of the good old days.)

Synonymy

Translations

  • English: A party

Verb

  • Make people go flex enjoy deirsef
  • Make we go boogie jare. Wetin concern me concern sey person dey carry face?  — (NSC_2021, Let's go and have a good time, please. How is it my business if some is in a bad mood?)
  • If you don boogie finish for December, just use your chest gree sey na you do yoursef when January reach and you no fit do normal.  — (NSC_2021, If you have finished partying all through December, just own up that it's your fault that you couldn't cope with January's bills.)

Synonyms

Translations

  • English: Party