Difference between revisions of "boogie"
(→Noun) |
|||
(14 intermediate revisions by 6 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * | + | * [[bugi]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From English ''boogie'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* búgì | * búgì | ||
<sm2>Pcm-ng-boogie.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-boogie.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-boogie.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-boogie.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | boogie | + | * [[party]] wey make sense. |
+ | :* {{ux|dv|Better '''boogie''' dey town today o. |(There is a big party in town today.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv|Di kind music dem play for dat '''boogie''' make me remember di good old days dem. |(NSC_2021, The kind of music played at the party remimded me of the good old days.)}} | ||
+ | ====Synonymy==== | ||
+ | * [[party]] | ||
− | + | ====Translations==== | |
− | + | * English: ''A party'' | |
− | |||
− | ==== | ||
+ | ===Verb=== | ||
+ | * Make people go [[flex]] enjoy deirsef | ||
+ | :* {{ux|dv| Make we go '''boogie''' jare. Wetin concern me concern sey person dey [[carry face]]? |(NSC_2021, Let's go and have a good time, please. How is it my business if someone is in a bad mood?)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| If you don '''boogie''' finish for December, just use your chest gree sey na you do yoursef when January reach and you no fit do normal. |(NSC_2021, If you have finished partying all through December, just own up that it's your fault that you couldn't cope with January's bills.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[groove]], [[flenjo]] |
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''Party'' |
Latest revision as of 17:43, 30 April 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From English boogie
Pronunciation
- búgì
Noun
- party wey make sense.
- Better boogie dey town today o. — (There is a big party in town today.)
- Di kind music dem play for dat boogie make me remember di good old days dem. — (NSC_2021, The kind of music played at the party remimded me of the good old days.)
Synonymy
Translations
- English: A party
Verb
- Make people go flex enjoy deirsef
- Make we go boogie jare. Wetin concern me concern sey person dey carry face? — (NSC_2021, Let's go and have a good time, please. How is it my business if someone is in a bad mood?)
- If you don boogie finish for December, just use your chest gree sey na you do yoursef when January reach and you no fit do normal. — (NSC_2021, If you have finished partying all through December, just own up that it's your fault that you couldn't cope with January's bills.)
Synonyms
Translations
- English: Party