Difference between revisions of "boogie"

(5 intermediate revisions by one other user not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* bugi
+
* [[bugi]]
  
===Etymology===
 
===Etymology===
Line 13: Line 13:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* [[party]] wey make sense.
 
* [[party]] wey make sense.
:* {{ux|dv|Better '''boogie''' dey town today o. |(Egbokhare_2021, There is a big party in town today.)}}
+
:* {{ux|dv|Better '''boogie''' dey town today o. |(There is a big party in town today.)}}
 
:* {{ux|dv|Di kind music dem play for dat '''boogie''' make me remember di good old days dem. |(NSC_2021, The kind of music played at the party remimded me of the good old days.)}}
 
:* {{ux|dv|Di kind music dem play for dat '''boogie''' make me remember di good old days dem. |(NSC_2021, The kind of music played at the party remimded me of the good old days.)}}
  
Line 24: Line 24:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make people go [[flex]] enjoy deirsef
 
* Make people go [[flex]] enjoy deirsef
:* {{ux|dv| Make we go '''boogie''' jare. Wetin concern me concern sey person dey [[carry face]]? |(NSC_2021, Let's go and have a good time, please. How is it my business if some is in a bad mood?)}}
+
:* {{ux|dv| Make we go '''boogie''' jare. Wetin concern me concern sey person dey [[carry face]]? |(NSC_2021, Let's go and have a good time, please. How is it my business if someone is in a bad mood?)}}
 
:* {{ux|dv| If you don '''boogie''' finish for December, just use your chest gree sey na you do yoursef when January reach and you no fit do normal. |(NSC_2021, If you have finished partying all through December, just own up that it's your fault that you couldn't cope with January's bills.)}}
 
Latest revision as of 17:43, 30 April 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From English boogie

Pronunciation

  • búgì

Play Play

Noun

  • Better boogie dey town today o.  — (There is a big party in town today.)
  • Di kind music dem play for dat boogie make me remember di good old days dem.  — (NSC_2021, The kind of music played at the party remimded me of the good old days.)

Synonymy

Translations

  • English: A party

Verb

  • Make people go flex enjoy deirsef
  • Make we go boogie jare. Wetin concern me concern sey person dey carry face?  — (NSC_2021, Let's go and have a good time, please. How is it my business if someone is in a bad mood?)
  • If you don boogie finish for December, just use your chest gree sey na you do yoursef when January reach and you no fit do normal.  — (NSC_2021, If you have finished partying all through December, just own up that it's your fault that you couldn't cope with January's bills.)

Synonyms

Translations

  • English: Party