boogie

Naija

Alternative forms

  • bugi

Etymology

From English boogie

Pronunciation

  • búgì

Play Play


Noun

  • Na beter party
  • Better boogie dey town today o.  — (Egbokhare_2021, There is a big party in town today.)
  • Di kind music dem play for dat boogie make me remember di good old days dem.  — (NSC_2021, The kind of music played at the party remimded me of the good old days.)

Synonymy

Translations

  • English: A party