boogie
Naija
Alternative forms
- bugi
Etymology
From English boogie
Pronunciation
- búgì
Noun
- party wey make sense.
- Better boogie dey town today o. — (Egbokhare_2021, There is a big party in town today.)
- Di kind music dem play for dat boogie make me remember di good old days dem. — (NSC_2021, The kind of music played at the party remimded me of the good old days.)
Synonymy
Translations
- English: A party