bookmedown

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English book me down

Pronunciation

  • búkmīdán

Play


Noun

  • Na to buy someting con talk sey you go pay later.
  • Wetin I dey buy from you now na bookmedown.  — (Egbokhare_2020, What I am buying from you, you will have to put it on your credit record.)
  • Make I enter your bookmedownlist. I no get money o.  — (NSC_Tella_2020, You should write my name on your credit list. I don't have enough money.)

Synonyms

Translations

  • English: credit