bookmedown

Revision as of 15:33, 27 February 2024 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English book me down

Pronunciation

  • búkmīdân

Play


Noun

  • As person buy someting con talk sey e go pay after.
  • Wetin I dey buy from you now na bookmedown.  — (What I am buying from you, you will have to put it on your credit record.)
  • Make I enter your bookmedownlist. I no get money o.  — (You should write my name on your credit list. I don't have enough money.)

Synonyms

Translations

  • English: credit