Difference between revisions of "bornthroway"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Naija) |
||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative form=== | ===Alternative form=== | ||
− | [[ | + | [[bornthroway]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== |
Revision as of 22:51, 21 December 2021
Naija
Alternative form
Etymology
From: English born, throw and away
Pronunciation
- bɔ́ntròwê
Noun
- Pikin wey im mama abandon.
- You be bornthroway. — (Egbokhare_2021, You are an abandoned baby.)
- E no get who no fit make am for dis life, even person wey be bornthroway, e fit still hammer. — (NSC_2021, Anyone can become a success. Even an abandoned child can still be successful.)
Translations
- English: an abandoned baby, a motherless baby.