bornthroway

Naija

Etymology

From English born, throw and away

Pronunciation

  • bɔ̂ntròwê

Play Play


Noun

  • Pikin wey im mama abandon.
  • You be bornthroway.  — (Egbokhare_2021, You are an abandoned baby.)
  • E no get who no fit make am for dis life, even person wey be bornthroway, e fit still hammer.  — (NSC_2021, Anyone can become a success. Even an abandoned child can still be successful.)


Translations

  • English: an abandoned baby, a motherless baby.