Difference between revisions of "boscorner"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * [[boskona]], [[BK]] | + | * [[boskona]], [[BK]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== |
Revision as of 11:43, 8 April 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Yoruba bọ si (go to) and English corner
Pronunciation
- bɔ̀skɔ́nà
Noun
- Cloth wey be second hand from obodo oyibo.
- Na boscorner you later go buy? — (Egbokhare_2021, So, what you eventually bought is second hand clothes?)
- Boscorner dey last pass aba made? — (NSC_2021, Are second hand clothes more durable than the ones made in Aba?)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: secondhand.