boscorner
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Yoruba bọ si (go to) and English corner
Pronunciation
- bɔ́skɔ́nà
Noun
- Cloth wey be second hand from obodo oyibo.
- Na boskona you later go buy? — (Egbokhare_2021, So, what you eventually bought is second hand clothing?)
- Boskona dey last pass aba made? — (NSC_2021, Are second hand clothes more durable than the ones made in Aba?)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: secondhand.