Difference between revisions of "bottombox"

Line 11: Line 11:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Cloth wey person like well well wey person dey wear for only correct or special party.
 
* Cloth wey person like well well wey person dey wear for only correct or special party.
:* {{ux|dv|Di cloth wey I wear so, na '''bottombox''' |(Egbokhare_2021, The cloth I am putting on is for special occasions.)}}
+
:* {{ux|dv|Di cloth wey I wear so, na '''bottombox''' |(The cloth I am putting on is for special occasions.)}}
 
:* {{ux|dv|Whether you like am abi you no like am, me I no go wear my  '''bottombox''' go children dem party. |(NSC_2021, I wont wear my special dress to children's party and that is final.)}}
 
:* {{ux|dv|Whether you like am abi you no like am, me I no go wear my  '''bottombox''' go children dem party. |(NSC_2021, I wont wear my special dress to children's party and that is final.)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====

Revision as of 18:05, 30 April 2023

Naija

Etymology

From English bottom box

Pronunciation

  • bɔ̀tɔ́mbôs

Play Play

Noun

  • Cloth wey person like well well wey person dey wear for only correct or special party.
  • Di cloth wey I wear so, na bottombox  — (The cloth I am putting on is for special occasions.)
  • Whether you like am abi you no like am, me I no go wear my bottombox go children dem party.  — (NSC_2021, I wont wear my special dress to children's party and that is final.)

Related forms

Translations

  • English: Special cloth for special occasions