Difference between revisions of "bottombox"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
(→Naija) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Cloth wey dey precious wey person dey wear for special party. | + | * Cloth wey dey precious wey person dey wear for only correct or special party. |
:* {{ux|dv|Di cloth wey I wear so, na '''bottombox''' |(Egbokhare_2021, The clothes I am putting on is a special cloth for special occasion.)}} | :* {{ux|dv|Di cloth wey I wear so, na '''bottombox''' |(Egbokhare_2021, The clothes I am putting on is a special cloth for special occasion.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv|Whether you like am abi you no like am, me I no go wear my '''bottombox''' go children dem party. |(NSC_2021, I wont wear my special dress to children's party and that is final.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''Special cloth for special occasions''. |
Revision as of 16:36, 12 July 2021
Naija
Etymology
From English bottom box
Pronunciation
- bɔ̀tɔ́mbôs
Noun
- Cloth wey dey precious wey person dey wear for only correct or special party.
- Di cloth wey I wear so, na bottombox — (Egbokhare_2021, The clothes I am putting on is a special cloth for special occasion.)
- Whether you like am abi you no like am, me I no go wear my bottombox go children dem party. — (NSC_2021, I wont wear my special dress to children's party and that is final.)
Translations
- English: Special cloth for special occasions.