bottombox

Naija

Etymology

From English bottom box

Pronunciation

  • bɔ̀tɔ́mbôs


Noun

  • Cloth wey dey precious wey person dey wear for special party.
  • Di cloth wey I wear so, na bottombox  — (Egbokhare_2021, The clothes I am putting on is a special cloth for special occasion.)

Translations

  • English: Precious cloth for special occasions.