bottombox

Naija

Etymology

From English bottom box

Pronunciation

  • bɔ̀tɔ́mbôs


Noun

  • Cloth wey dey precious wey person dey wear for only correct or special party.
  • Di cloth wey I wear so, na bottombox  — (Egbokhare_2021, The clothes I am putting on is a special cloth for special occasion.)
  • Whether you like am abi you no like am, me I no go wear my bottombox go children dem party.  — (NSC_2021, I wont wear my special dress to children's party and that is final.)

Related form

Translations

  • English: Special cloth for special occasions.