Difference between revisions of "bow"

Line 23: Line 23:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
#Make dem respect person.
 
#Make dem respect person.
#: {{ux|dv|If you see as di man take rotate di motor, you go '''bow'''. |(If you see the way the man swerved the car, you will respect his driving skills.)}}
+
#:* {{ux|dv| If you see as di man take rotate di motor, you go '''bow'''. |(If you see the way the man swerved the car, you will respect his driving skills.)}}
 
#Make person shock.
 
#Make person shock.
#: {{ux|dv|When you see di babe, you go '''bow'''. |(When you see the girl, you will be awe stricken.)}}
+
#:* {{ux|dv| When you see di babe, you go '''bow'''. |(When you see the girl, you will be awe stricken.)}}
Make person dey bend like sey e dey greet.
+
#Make person dey bend like sey e dey greet.
#: {{ux|dv| We dey '''bow''' to different people. |(IBA_31_Lens-Sermon_MG__87, We bow to different people.)}}
+
#:* {{ux|dv| We dey '''bow''' to different people. |(IBA_31_Lens-Sermon_MG__87, We bow to different people.)}}
#: {{ux|dv| Better dey if you fit just '''bow'''... |(NST_cleaned__39656, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Better dey if you fit just '''bow'''.|(NST_cleaned__39656, )}}
#Make dem dey worship person or someting.
+
#Make dey worship person or someting.
#: {{ux|dv| We dey '''bow''' to people wey dey lie to us, we dey '''bow''' to traditionalists, we dey '''bow''' to different people, all, because we want money. |(NST_cleaned__39661, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| We dey '''bow''' to people wey dey lie to us, we dey '''bow''' to traditionalists, we dey '''bow''' to different people, all, because we want money. |(NST_cleaned__39661, We respect those who lie to us, we worship traditionalists, bow to different people, all because we want money.)}}
#: {{ux|dv| This one come make dem '''bow''' down for Jesus. |(jw__29933, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| This one come make dem '''bow''' down for Jesus. |(jw__29933, This was the reason why they bow down in worship to Jesus.}}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[bend]]
 
* [[bend]]
====Antonyms====
 
*
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''to respect, be overwhelmed,amazed, bow, worship''
 
* English: ''to respect, be overwhelmed,amazed, bow, worship''

Revision as of 15:02, 26 February 2021

Naija

Etymology

From English: bow

Pronunciation

  • bàù

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 13
  • Frequency rank in NSC treebank: 618
  • Frequency in raw corpus: 64
  • Frequency rank in raw corpus: 2729


Noun

Weapon wey de dey take shoot arrow.

  • E also sabi the tree wey good apss to make bow.  — (katakata__268, __no translation__)
  • wan shoot di ting bow, and arrow, di ting no go enter.  — (NST_cleaned__37745, __no translation__)

Translations

  • English: bow

Verb

  1. Make dem respect person.
    • If you see as di man take rotate di motor, you go bow.  — (If you see the way the man swerved the car, you will respect his driving skills.)
  2. Make person shock.
    • When you see di babe, you go bow.  — (When you see the girl, you will be awe stricken.)
  3. Make person dey bend like sey e dey greet.
    • We dey bow to different people.  — (IBA_31_Lens-Sermon_MG__87, We bow to different people.)
    • Better dey if you fit just bow.  — (NST_cleaned__39656, )
  4. Make dey worship person or someting.
    • We dey bow to people wey dey lie to us, we dey bow to traditionalists, we dey bow to different people, all, because we want money.  — (NST_cleaned__39661, We respect those who lie to us, we worship traditionalists, bow to different people, all because we want money.)
    • This one come make dem bow down for Jesus.  — (jw__29933, This was the reason why they bow down in worship to Jesus.}

Synonyms

Translations

  • English: to respect, be overwhelmed,amazed, bow, worship