Difference between revisions of "bow leg"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
(One intermediate revision by the same user not shown) | |||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Condition wey dey make person leg curve. | * Condition wey dey make person leg curve. | ||
− | :* {{ux|dv| Some pikin dey get '''bowleg''' from when dem born dem.|( | + | :* {{ux|dv| Some pikin dey get '''bowleg''' from when dem born dem.|(Some children are born with bow legs.)}} |
− | :* {{ux|dv| No be true | + | :* {{ux|dv| No be true sey dem no fit use surgery correct '''bowleg'''.|(It is a lie that bowlegs cannot be corrected by surgery.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== |
Latest revision as of 14:21, 10 November 2022
Naija
Etymology
From English: bowleg
Pronunciation
- bólɛ̀ɡ
Noun
- Condition wey dey make person leg curve.
- Some pikin dey get bowleg from when dem born dem. — (Some children are born with bow legs.)
- No be true sey dem no fit use surgery correct bowleg. — (It is a lie that bowlegs cannot be corrected by surgery.)
Related forms
Translation
- English: bowleg