bow leg
Naija
Etymology
From English: bowleg
Pronunciation
- bólɛ̀ɡ
Noun
- Na condition wey dey make person leg curve like bow.
- Some pikin dey get bowleg from when dem born dem. — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, Some children are born with bow legs.)
- No be true say dem no fit use surgery correct bowleg. — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, The notion that bowlegs can be corrected without surgery is a fallacy.)
Related forms
Translation
- English: bowleg