bow leg

Naija

Etymology

From English: bowleg

Pronunciation

  • bólɛ̀ɡ

Play

Noun

  • Na condition wey dey make person leg curve like bow.
  • Some pikin dey get bowleg from when dem born dem.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, Some children are born with bow legs.)
  • No be true say dem no fit use surgery correct bowleg.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, The notion that bowlegs can be corrected without surgery is a fallacy.)

Related forms

Translation

  • English: bowleg