bow leg

Revision as of 12:46, 8 April 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From English: bowleg

Pronunciation

  • bólɛ̀ɡ

Play Play

Noun

  • Condition wey dey make person leg curve.
  • Some pikin dey get bowleg from when dem born dem.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Some children are born with bow legs.)
  • No be true say dem no fit use surgery correct bowleg.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, The notion that surgeries cannot correct bowlegs is a fallacy.)

Related forms

Translation

  • English: bowleg