brideprice

Revision as of 18:00, 21 January 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English bride price

Pronunciation

  • bráídpráìz



Noun

  • Money wey de dey pay give woman family when de want marry am.
  • You go must pay brideprice before you marry your wife.  — (Egbokhare_2020, You must pay the dowry before you get married.)
  • You no know sey for my village na fifty thousand fit pay woman bride price.  —  (D_ENU_27_Mechanic guys_Complete_N, Don't you know that in my village, fifty thousand naira can pay for the bride price.)

Translations

  • English: dowry