broda

Revision as of 15:35, 5 February 2021 by 154.66.40.249 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Etymology

From English brother

Pronunciation

  • brɔ̀dá

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 4
  • Frequency rank in NSC treebank: 1324
  • Frequency in raw corpus: 150
  • Frequency rank in raw corpus: 1598


Noun

  • Man wey be sey im wit person get di same mama and/or papa.
  1. O boy my wife dey, my broda, de dey.  — (LAG_02_Oliver-And-Cy_T__57, O boy, my wife is fine; my brother, they are fine.)
    Conte fellow Italian broda Maurizio Sarri dey road to take ova from am.  — (bbc__26176, Conte the fellow Italian brother, Maurizio Sarri is set to succeed him.)

Synonyms

  • uncle 0.87 128

Antonyms

  • sista 0.81 39

Translations

  • English: brother, male relative.

Noun (vocative)

  • One paddy wey be di same age grade.
  1. Broda, I hail you.  — (Egbokhare_2021, Friend, I am greeting you.)

Synonyms

  • colleague 0.83 48

Translations

  • English: friend, acquintance, age grades.