brokinplate

Revision as of 16:44, 20 January 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From English break plate

Pronunciation

  • bròkìnplêt

Play


Noun

  • Plate wey dey quick break if e fall for ground.
  • Take am easy cos na brokinplate you hold so o.  —  (Egbokhare_2020, Be careful, those are ceramic plates you are holding.)
  • Na only brokinplatede dey use serve am.  — (NSC_Onwuegbuzia-2021, There only serve him/her with ceramic plates.)

Translations

  • English: ceramic plate glass plate