brokinplate

Revision as of 18:31, 23 August 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative Form

breakable plate

Etymology

From English break and plate

Pronunciation

  • bròkìnplêt

Play

Noun

  • Any kind plate wey fit quick break if e fall for ground.
  • Easy o, na brokinplate you hold so o!  —  (Egbokhare_2020, Be careful, those are ceramic plates you are holding!)
  • Na only brokinplate de dey use serve am.  — (NSC_2021, There only serve him/her with ceramic plates.)

Translations

  • English: ceramic plate, glass plate