Difference between revisions of "brokos"

Line 12: Line 12:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
brokos: scrotum (scrotal sack and testicles) -- Definition in Naija?
+
# Wetin dey for man body wey e dey use dey nack woman.
 
+
#:* {{ux|dv| E no good make person dey piss anyhow. E dey bad sey you go just go corner of person house, comot '''brokos''', dey piss. | (NSC_Onwuegbuzia_2021, To urinate indiscriminately is bad. It is bad for you to urinate beside someone's house. )}}
 
+
# Wetin dey under penis wey be like sack.
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#:* {{ux|dv|As your '''brokos''' dey scratch you, know sey you don carry crocro. |(Egbokhare_2020, Since you are having itches, you should know that you have skin rashes.)}}
#: {{ux|dv|As your '''brokos''' dey scratch you, know sey you don carry crocro. |(Since you are having itches, you should know that you have skin rashes.)}}
+
#:* {{ux|dv|Some people dey wey dey like to chop cow '''brokos'''. |(NSC_Onwuegbuzia_2021, There are some people who love to eat cow scrotum.)}}
 
 
====Derived forms====
 
 
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 17:41, 19 January 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English bollocks

Pronunciation

  • brɔ̀kɔ̂s

Play Play

Noun

  1. Wetin dey for man body wey e dey use dey nack woman.
    • E no good make person dey piss anyhow. E dey bad sey you go just go corner of person house, comot brokos, dey piss.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2021, To urinate indiscriminately is bad. It is bad for you to urinate beside someone's house. )
  2. Wetin dey under penis wey be like sack.
    • As your brokos dey scratch you, know sey you don carry crocro.  — (Egbokhare_2020, Since you are having itches, you should know that you have skin rashes.)
    • Some people dey wey dey like to chop cow brokos.  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, There are some people who love to eat cow scrotum.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: scrotum (scrotal sack and testicles)