Difference between revisions of "brokos"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * [[blokos]] | + | * [[blokos]], [[blockos]] |
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== |
Revision as of 13:57, 19 May 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English bollocks
Pronunciation
- brɔ̀kɔ̂s
Noun
- Wetin dey for man body wey e dey use dey nack woman.
- E no good make person dey piss anyhow. E dey bad sey you go just go corner of person house, comot brokos, dey piss. — (NSC_Onwuegbuzia_2021, To urinate indiscriminately is bad. It is bad for you to urinate beside someone's house. )
- Wetin dey under penis wey be like sack.
- As your brokos dey scratch you, know sey you don carry crocro. — (Egbokhare_2020, Since you are having itches, you should know that you have skin rashes.)
- Some people dey wey dey like to chop cow brokos. — (NSC_Onwuegbuzia_2021, There are some people who love to eat cow scrotum.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: scrotum (scrotal sack and testicles)