buba

Revision as of 13:49, 13 January 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From Yoruba: bùbá

Pronunciation

  • bùbá

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 2848
  • Frequency in raw corpus: 2
  • Frequency rank in raw corpus: 16896

Noun

  • Na wetin dey wear ontop wrapper or shokoto.
    • Where you sew di buba wey you wear?  — (Egbokhare_2020, Where did you sew the trousers?)
    • I dey wear buba.  — (Egbokhare_2020, I wear blouse.)
    • Di kind cloth wey I dey sew, I dey sew iro, and buba, I dey sew gown, I dey sew skirt, and blouse.  — (NST_cleaned__36393, The kind of clothes of sew: I sew sew skirts, I sew blouses, I sew gowns, I sew skirts and and blouses. )

Translations

  • English: traditional blouse