Difference between revisions of "bulala"

Line 19: Line 19:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
#Make person take tiny stick rope pepper anoder person or ting.
+
#Make person take tiny stick wey resemble rope pepper [[anoder]] person or ting.
 
#:{{ux|dv|I go '''bulala''' you o.|(Egbokhare_2020, I am going to flog the hell out of you!)}}
 
#:{{ux|dv|I go '''bulala''' you o.|(Egbokhare_2020, I am going to flog the hell out of you!)}}
 
#Sey man sabi [[nack]] with woman.  
 
#Sey man sabi [[nack]] with woman.  

Revision as of 14:42, 8 July 2021

Naija

Etymology

From: Hausa "bulala" for cane

Pronunciation

  • bùlálà

Play

Noun

Tiny stick or horse skin wey de dey use de dey use wipe person body.

As teacher enter class with bulala everybody couple up.  — (NSC_Abonyi_2020, When the teacher walked into the classroom brandishing a cane the students behaved themselves.)

Synonyms

Translations

  • English: horsewhip, cane

Verb

  1. Make person take tiny stick wey resemble rope pepper anoder person or ting.
    I go bulala you o.  — (Egbokhare_2020, I am going to flog the hell out of you!)
  2. Sey man sabi nack with woman.
    Dem dey talk am sey men wey no get shishi sabi bulala pass hegoat.  — (NSC_Abonyi 2020, It is a common saying that poor men are more virile than Casanovas.)

Synonyms

Translations

  • English: to flog, to have sex