Difference between revisions of "busha"

Line 12: Line 12:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Tokunbo spare part of motor wey de dey get from motor wey don old or wey de no go fit service.
+
* Spare part wey de dey get from motor wey don old or wey de no go fit service.
:* {{ux|dv|E depend, [[original]] fit pay you, but na '''busha''' dey make sense pass. |(Egbokhare_2020, It depends, the original could work, but you'll have better luck with used parts.}}
+
:*{{ux|dv|E depend, [[original]] fit pay you, but na '''busha''' dey make sense pass. |(Egbokhare_2020, It depends, the original could work, but you'll have better luck with used parts.}}
 
:* {{ux|dv|Na '''busha''' e buy. |(Egbokhare_2020, It's a second hand auto part he/she bought.)}}
 
:* {{ux|dv|Na '''busha''' e buy. |(Egbokhare_2020, It's a second hand auto part he/she bought.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
[[tokumbo]] , [[belgium]]
+
[[tokunbo]] , [[belgium]]
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
 
* [[original]], [[china]]
 
* [[original]], [[china]]

Revision as of 13:56, 19 May 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English butcher

Pronunciation

  • búʃà

Play Play

Noun

  • Spare part wey de dey get from motor wey don old or wey de no go fit service.
  • E depend, original fit pay you, but na busha dey make sense pass.  — (Egbokhare_2020, It depends, the original could work, but you'll have better luck with used parts.
  • Na busha e buy.  — (Egbokhare_2020, It's a second hand auto part he/she bought.)

Synonyms

tokunbo , belgium

Antonyms

Translations

  • English: "Second hand parts"