busha
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English butcher
Pronunciation
- búʃà
Noun
- Tokunbo spare part of motor wey de dey get from motor wey don old or wey de no go fit service.
- E depend, original fit pay you, but na busha dey make sense pass. — (Egbokhare_2020, It depends, the original could work, but you'll have better luck with used parts.
- Na busha e buy. — (Egbokhare_2020, It's a second hand auto part he/she bought.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: "Second hand parts"