busha

Revision as of 20:34, 27 February 2024 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English butcher

Pronunciation

  • búʃà

Play Play

Noun

  • Spare part wey de dey get from motor wey don old or wey de no go fit service, wey dey pieces.
  • E depend, original fit pay you, but na busha dey make sense pass.  — (It depends, the original could work, but you'll have better luck with used parts.
  • Na busha e buy.  — (It's a second hand auto part he/she bought.)

Synonyms

tokunbo , belgium

Antonyms

Translations

  • English: "Second hand parts"