bushito

Revision as of 11:16, 22 January 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English bushito

Pronunciation

  • bùʃítò

Play Play


Noun

  • Girl wey no get level.
  • I dey look for bushito.  — (Egbokhare_2020, I am looking for a local girl for sexual gratification.)
  • No dey look dat babe like sey she be bushito, she be sabiperson!  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, Don't consider that girl to be local, she is exposed.)


Translations

  • English: local girl meant for sexual gratification