bushito

Revision as of 12:43, 4 January 2022 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English bush

Pronunciation

  • bùʃítò

Play Play

Noun

  • Girl wey no get level.
  • I dey look for bushito.  — (Egbokhare_2020, I am looking for a local girl.)
  • No dey look dat babe like sey she be bushito, she be sabiperson!  — (NSC_2021, Don't consider that girl to be local, she is exposed.)

Translations

  • English: local girl