bushmango

Naija

Etymology

From: English bush and mango

Pronunciation

  • búʃmângò

Play

Noun

  • One kind mango wey dey grow for bush.
  • I wan chop bushmango.  — (Egbokhare_2020, I want to eat an African mango.)

Translations

  • English: Irvingia gabonensis, also known as African mango.