bushmango

Revision as of 16:26, 10 April 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English bush and mango

Pronunciation

  • búʃmângò

Play

Noun

  • One kind mango wey dey grow for bush.
  • Bushmango follow for wetin you buy?  — (Is the African mango among the things you bought?)

Translations

  • English: Irvingia gabonensis, also known as African mango.